Ayra Starr - Commas (Lyrics)
지금 보고 있는 영상
Ayra Starr - Commas (Lyrics)
조회수 32
영상 설명 · 눌러서 펼치기
Ayra Starr - Commas
Ayra Starr - Commas (Lyrics)
🔥 Help us reach 50,000 subscribers!
🔔 Turn on notifications to stay updated with new uploads!
🎧 Stream/Download: https://ayrastarr.lnk.to/TYIT21
👉 Ayra Starr:
Instagram: https://www.instagram.com/ayrastarr/
TikTok: https://www.tiktok.com/@ayrastarr
Facebook: https://www.facebook.com/ayrastarrcentral
X / Twitter: https://twitter.com/ayrastarr
YouTube: https://www.youtube.com/channel/UCK7oVw_ftuBIwiipiBf7ogA
Spotify: https://open.spotify.com/artist/3ZpEKRjHaHANcpk10u6Ntq
Apple Music: https://music.apple.com/us/artist/ayra-starr/1536429348
Website: https://ayrastarr.com/
SoundCloud: https://soundcloud.com/ayrastarr
×=×=×=×=×
Lyrics for "Ayra Starr - Commas"
(Initiating rage process)
Ohh, oh no
Eya-eya
Na which kind life wey I never see?
I carry God, so I fear nothing
Steady increasing the commas
Comma, comma, commas
Original no be parody
E no fit clear for your memory
Whether na winter or summer, ajeh
Barbados, Havana, living life
See my fire burning bright
Wetin dey inside me?
Smallie wey dey mighty
Dey never know I kala, tori mo fine
Check and balance everything inside my mind daily
Trust me, you can't fool me
Energy wrong, I log off
Mo wa friendly and conscious
I'm allergic to isọkusọ
I'm not ready for confusion
They're tellin' me make I show love
Sability oun gbona
Everything na connection
I'm not ready for confusion, hmm
Things happen inside life
Draw tattoo make I live my life
Dreams come true, if na fight
Fight the fight, make you no go tire
Fire dey go, fire dey go
You need to put your body and soul
Leave your worries alone

Energy wrong I log off
Mo wa friendly and conscious
I'm allergic to isọkusọ
I'm not ready for confusion
They're tellin' me make I show love
Sability oun gbona
Everything na connection
I'm not ready for confusion, hmm
Na which kind life wey I never see?
I carry God so I fear nothing
Steady increasing the commas
Comma, comma, comma
Eh-ai, eh-ai, eh-ai (London)
Steady increasing the commas
Comma, comma, comma
⏱️ Timestamps
00:00 — Verse 1
00:20 — Verse 2
00:37 — Pre-Chorus
00:56 — Chorus
01:16 — Verse 3
01:34 — Pre-Chorus
01:54 — Chorus
02:15 — Verse 4
×=×=×=×=×
🏷️Tags
#ayrastarr # #commas #dailyhiphop #orbital
📌 LINKS:
Subscribe: https://www.youtube.com/@OrbitalMusix?sub_confirmation=1
Tags:
Ayra Starr,
,
Commas,
Ayra Starr Commas ,
Commas Lyrics,
Ayra Starr Commas Lyrics,
Lyrics Commas Ayra Starr ,
Ayra Starr new song Commas,
Commas lyric video,
Ayra Starr music,
Commas song
Catch every bar and hook in Commas by Ayra Starr.
Orbital Music features rap, hip-hop, trap, melodic rap, R&B, bass, and Latin crossover tracks.

Orbital Music 다른 영상
Coco Jones - ICU (Lyrics)
조회수 9
Mario, Lil Wayne, Tyga - Main One (Lyrics)
조회수 516
BossMan Dlow - Dove (Lyrics)
조회수 489
Tyla - Been Thinking (Lyrics)
조회수 68
RealestK - I Think I Do (Lyrics)
조회수 706
Saucy Santana - I'm Too Much (Lyrics)
조회수 207
Sickick - Mind Games (Lyrics)
조회수 1,689
Adekunle Gold - Rodo (Lyrics)
조회수 61