allsnsrank
회원가입

Wizkid - Kese (Dance) - Lyrics

Pulse Pop
구독자 4.3만명
조회수 65회 · 좋아요 1 · 2026-09-29 📊 채널 정보 보기 ▶ 유튜브

지금 보고 있는 영상

Wizkid - Kese (Dance) - Lyrics
조회수 65
영상 설명 · 눌러서 펼치기
🎧 Wizkid - Kese (Dance) - Lyrics
🔔 Subscribe & turn on notifications to stay on the Pulse
⬇️ Stream/Download: https://wizkid.lnk.to/MORAYO

Follow Wizkid
https://www.instagram.com/wizkidayo
https://www.facebook.com/wizkidmusic
https://www.tiktok.com/@wizkidayo

📄 Lyrics: Wizkid - Kese (Dance)

Dance
Gbẹdu
Chale make we dance
Gbẹdu
Make you dance
Gbẹdu
Let the music e de play
Gbẹdu
Ọmọ, ṣe you go dance?
Gbẹdu
Chale make we dance
Gbẹdu
You go dance
Gbẹdu
You go dance
For the vibe, I been up for days
Steady chasing the kpa, I dey concentrate
Mmm any time I dey
Whether night or day
I dey on my J's
Even on my lane, mhmm
Dem go dey dance to the gbẹdu, dem go feel irie
Cos anything wey I drop dem go chop, aje
Whether night or day
I dey on my J's
I dey on my J's
Kẹsẹ kẹsẹ kẹsẹ kẹsẹ kẹsẹ
Gbẹse gbẹsẹ baby lẹsẹkẹsẹ
How many times dem go telli person
Dem no dey pay to dey learni lesson
Ṣamaya gbe mi de'bẹ
And it's a vibe any time we dey there
I no get time, I no getti patience
Spray the money plenty
Dance
Gbẹdu
Chale make we dance
Gbẹdu
Make you dance
Gbẹdu
Let the music e de play
Gbẹdu
Ọmọ, ṣe you go dance?
Gbẹdu
Chale make we dance
Gbẹdu
You go dance
Gbẹdu
You go dance
So tell me what you wanna do tonight
You know the party no go make sense if we never dey there
We make the party come alive
We turn the o2 to o3
Ma lọ bẹ si
Ita la wa
So baby tell me what you wanna
Shake body make you do as you like
Na steady we dey blow the cana
Blow some trees, make me feel alright
I no fit lie, man, I'm wasted
And I'm feeling reckless
Na who buy last get the lastest
That's why I'm working on patience
I no dey joke with my paycheck
If dem dey sleep, we dey wake them
So we go vibe, we go vibe tonight
Ka ma de'bẹ
Kẹsẹ kẹsẹ kẹsẹ kẹsẹ kẹsẹ
Gbẹsẹ gbẹsẹ baby lẹsẹkẹsẹ
How many times dem go telli person
Dem no dey pay to dey learni lesson
Ṣamaya gbe mi de'bẹ
And it's a vibe any time we dey there
I no get time, I no getti patience
Spray the money plenty
Kẹsẹ kẹsẹ kẹsẹ kẹsẹ kẹsẹ
Gbẹsẹ gbẹsẹ baby lẹsẹkẹsẹ
How many times dem go telli person
Dem no dey pay to dey learni lesson
Ṣamaya gbe mi de'bẹ
And it's a vibe any time we dey there
I no get time, I no getti patience
Spray the money plenty
Dance
Gbẹdu
Chale make we dance
Gbẹdu
Make you dance
Gbẹdu
Let the music e de play
Gbẹdu
Ọmọ, ṣe you go dance?
Gbẹdu
Chale make we dance
Gbẹdu
You go dance
Gbẹdu
You go dance

#Wizkid #Kese #lyrics #lyricvideo #karaoke #pulse #pulsepop